Mounas Tété

zikclub

Don 4 Kwat

Jovi

Produit par : Le monstre

Ask Petit them for Kwat I dey for here for helep
Early morning Time I dey veranda with e Cheleps
Bring me cold shack open’am with teeth
When I drink drunk show me any wall for Piss
When I finish Shack I di turn chat chap
Take yi go ma house blow’am then I turn start tchack
You di talk for Kwat sey I Be mbanga Boy
You di beg Mimbo You Be Na Langa Boy
Enough said na enemies are not Death
By the time I’m done with them the boy dem go cough red
You go see blood because you di run mop
You di bark you no di bite oh boy you be na ngong dog
No di high like Garri Mop di smell like Voirie
I fresh like fish ask ma Kojo Man Harry
Ma Tory short yi no get part two
Don Kwata Style mon gars je suis partout


[CHORUS]

Me I Be Na Don 4 Kwat
Oh Boy I Be Na Don 4 Kwat
I di Lob, I do ma thing Kwata Style
Me I Be Na Don 4 Kwat
Oh Boy I Be Na Don 4 Kwat
I di Lob, I do ma thing Kwata Style



Pity yourself I beg no pity me
The whole club Sick I di Cause epidemic
Deadly with delivery I bring much pain
I drown your whole mind to Misery
Haters e killing me Oh Silly Me
Who would have know even park boys will be feeling me
It’s strange things change
When money comes things will never be the same
I rather kick the bucket than have an empty pocket
Fast ways fast money shoot like a rocket
Ahead Ahead I go finish Ma Fufu
When the money come you go gimme the Tutu
And When I Nackam, the Koum Koum go tight
We go poundam turn am till the Koum Koum is Right.
Massa No bi Lie Me I be na don
I dong Don So tey Trong what have I never done


[CHORUS]

Me I Be Na Don 4 Kwat
Oh Boy I Be Na Don 4 Kwat
I di Lob, I do ma thing Kwata Style
Me I Be Na Don 4 Kwat
Oh Boy I Be Na Don 4 Kwat
I di Lob, I do ma thing Kwata Style

Commentaires

Mounas Tété © 2024 · contact@mounastete.com · messenger